Daddy Showkey has come out to speak on Naira Marleys recent
arrest by the Economic and Financial Crimes Commission as he appeals for his
release even though he thinks he made a mistake by insulting his elders.
"A lot of una dey call me because of Naira Marley, una
dey say I nor wan put mouth for Naira Marley matter. Me, I nor go put my mouth
for where small pikin dey insult em elders and some people dey try to make the
elder look stupid when he dey talk the truth. But I go only talk say pikin no
go bad, we go say make them kill am. We go find a way to save am...Me, I go beg
the EFCC make them temper justice with mercy make them look around way to go
about this investigation because this young man just dey grow. Make em take
this one learn lesson, make em know as he go put em mouth for word," he
said.
Daddy Showkey scolded Naira Marley for insulting his elders
on social media but appealed to the anti-graft agency to find away of freeing
the young musician.
It would be recalled that a few weeks ago, Naira Marley and
Ruggedman had an online fracas which went on back and forth.
No comments:
Post a comment